Genesis 24:56 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
But di savant tell dem, “Make una nor keep mi, God don make my journey get head. Make una let mi go meet my oga naw.”