Genesis 27:34 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Wen Esau hear wetin e papa tok, e shaut kon dey kry well-well. E kon tell en papa, “Papa, make yu bless mi too!”