Genesis 29:13 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Wen Laban hear wetin en pikin tok about Jakob, wey bi en sista pikin, e kon run go meet am. E hold am tight kon kiss am, den e karry am go house. Jakob tell Laban how e take rilate to am.