Genesis 34:19 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
So di yong man nor waste time as e go do di tin wey dem tell am, bikos e love Dinah, wey bi Jakob pikin well-well. True-true, na en dem dey honor pass for en papa house.