Genesis 34:24 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
All of dem leave di gate afta dem don listin to Hamor and en pikin Shekem and all di men kon go sekonsaiz, dat is all of dem wey kom di town gate.