Genesis 34:5 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Naw Jakob hear sey dem don rape and sleep with Dinah en dota. But en boys pikin dey di field with en animals, so Jakob nor tok until dem kom back.