Genesis 37:17 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Di man kon sey, “Dem don komot dis aria, bikos I hear wen dem dey sey, ‘Make wi go Dotan.’ ” So Josef find en brodas go Dotan.