Hosea 8:2 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Even doh dem sey I bi dia God and dey klaim sey dem bi my pipol wey know mi. But naw, Israel pipol dey beg mi sey, ‘Make Yu kom help us bikos Yu bi awa God!’