bible
ra
🌐 Language
English
Español
Français
Deutsch
Português
Italiano
Nederlands
Русский
中文
日本語
한국어
العربية
Türkçe
Tiếng Việt
ไทย
Indonesia
All Languages
Home
/
Bible
/
Compare Isaiah 18:7
Isaiah 18:7 — Compare Translations
1 translations compared side by side
Nigerian Pidgin Bible
For dat time, di pipol wey tall and get smooth skin, wey pipol dey fear for evriwhere; wey dia nashon dey strong and always dey win war and wey river divide dia land, go kom pay respet to God wey dey lead heaven sojas. Dem go kom honor God wey dey lead heaven sojas for di place wey E choose to stay for Mount Zion.