Isaiah 33:20 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Instead, una go si Zion, di town where wi for dey celebrate awa festival. Una go si Jerusalem too! E go dey save well-well and pipol go stay der! E go bi like tent wey dem nor dey karry komot from where e dey; tent wey dem nor dey pul en peg from groun and en rope nor go kut.