Isaiah 39:4 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Di Profet ask, “Wetin dem si for di palis?” Di king ansa, “Dem si evritin, e nor get anytin for di store room wey I nor show dem.”