Jeremiah 25:6 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Dem sey make una nor woship or serve oda gods and make una nor make God vex bikos una dey woship juju. So, if una obey God, E nor go ponish una.