Jeremiah 25:7 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
But God sey una nor gri listin to am. Instead, una dey make am vex with doz una juju kon bring ponishment for una head.