Jeremiah 31:16 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
But naw, dis na wetin God dey tok, “Make yu nor kry again, bikos I go reward yu. Yu shidren go kom back from dia enemies land kom meet yu.