Jeremiah 44:25 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Una and una wifes don promise Heaven Kween sey una go offa sakrifice kon gi-am wine and una don do as una tok. No problem at-all! Make una keep una word kon do wetin una promise!