Jeremiah 48:35 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
I go stop Moab pipol make dem nor dey burn ofrin for where dem for dey woship and offa sakrifice give dia gods. Mi, wey bi God, don tok.