Jeremiah 48:5 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Make una hear dia kry for di road wey dem dey pass go Luhit. Dem dey kry with pain as dem dey go Horonaim.