Jeremiah 51:14 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
God wey dey mighty, don swear with ensef sey, E go bring many pipol kon attack Babilon like ant and dem go shaut dey happy.”