Jeremiah 7:5 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Make una shange from di kind life wey una dey live kon dey do di rite tin. Make una respet each oda too.