Jeremiah 9:17 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
God wey dey rule evritin sey make I tell dis pipol, “Make yu nor forget wetin I won tok so! Make yu koll di wimen and doz wey sabi kry and sing beri song, kom.”