Job 42:8 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Naw, make una take seven ram and seven melu go give Job kon offa dem as sakrifice for unasef. Job go pray for una; den I go ansa una prayers and I nor go disgrace una again, bikos una nor tok di trut about mi just as Job tok.”