John 21:8 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
By dis time, di oda disciples dey inside di kenu dey pul di net with di plenty fish go rish groun for di wotaside (bikos where dem dey, na about one hundred yard from di wotaside).