John 5:7 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Di man ansa am, “Oga God, I nor get anybody wey go put mi inside di pool wen di wota dey shake. Anytime I dey try to enter di wota, anoda pesin go kwik enter before I rish der.”