John 7:4 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Bikos anybody wey wont make pipol sabi who e bi, nor go do anytin for korna. Since yu dey do dis tins, e good sey make yu show yorsef to evribody.”