Joshua 8:31 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
just as God savant Moses don kommand Israel pipol. As dem tok for di Law Book wey Moses rite, dem make am with stone wey dem nor kut or break or wey any iron don tosh. Dem burnt sakrifice for der kon do sakrifice for peace.