Judges 1:14 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Di day wen Otniel dey marry Aksah, e kon tell di girl sey make e ask en papa for land. So as di girl kom down from en donkey, Kaleb kon ask am, “Na wetin yu wont?”