Judges 11:17 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Israel pipol send messenjas go meet Edom king sey, ‘Abeg make yu allow us pass yor land.’ But Edom king nor gri. Dem still tell Moab king di same tin, but e nor gri too. Den Israel pipol kon stay for Kadesh.