Judges 16:2 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Gaza pipol kon know sey, Samson dey for der, so dem gada for di town gate dey wait for am till day break. Dem sidan kwayet dey tok for dia mind sey, “If morning rish, wi go kill-am.”