Judges 20:4 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
So di Levi wey dem kill en girl-friend kon sey, “Mi and my girl-friend go spend one nite for Gibeah, wey bi Benjamin pipol town.