bible
ra
🌐 Language
English
Español
Français
Deutsch
Português
Italiano
Nederlands
Русский
中文
日本語
한국어
العربية
Türkçe
Tiếng Việt
ไทย
Indonesia
All Languages
Home
/
Bible
/
Compare Judges 6:28
Judges 6:28 — Compare Translations
1 translations compared side by side
Nigerian Pidgin Bible
Wen di pipol wake-up di next day, dem si sey dem don distroy di juju altar kon skata di Asherah juju wey dey near am. Dem kon si di sekond melu wey dem burn as ofrin on-top di new altar wey dem build for der.