Judges 6:29 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
So dem ask demsef, “Na who do dis tin?” Afta dem don ask evribody, dem kon know sey na Gideon wey bi Joash pikin, do am.