Judges 6:37 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
den make Yu show mi with di sign wey I go ask for: Dis nite, I go put wool for where wi for dey pick wheat, but wen day break and I si sey dew wet di wool and di groun dey dry, den I go know sey Yu go help mi save Israel pipol, just as Yu promise.”