Judges 9:16 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Naw Jotam kon sey, “Wen una make Abimelek una king, una really dey honest and sincere? Una respet Gideon kon trit en family well since e deserve am?