Judges 9:49 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
So en men kut one-one branch kon follow am. Dem put di branches near di place where dem dey hide put kon lite fire der. All di pipol wey dey inside, die and dem bi like 1,000 men and wimen.