Leviticus 13:37 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
But if di priest feel sey di sore neva spread and black hair dey grow for inside, dat mean sey di sore don heal, den di pesin don klean.