Leviticus 14:19 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Di priest go offa di sin ofrin kon beg God for di pesin wey dem dey santify and afta dat one, e go kill di animal for di burnt ofrin