Leviticus 23:2 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
“Make yu tell Israel pipol sey, ‘Dis na di day wey God choose for di festival and una go dey do am wen evribody gada to woship.