Leviticus 23:37 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
(Dis na di holy festival wey una go use take honor God as una gada dey woship and give ofrin to am. Dis ofrin na burnt and korn ofrin; sakrifice and drink ofrin for each day akordin to wetin God tok.