Leviticus 25:45 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Una fit still buy from di pikin wey di strenjas among una born. Doz pikin wey dem born for una land go fit bi una propaty.