Leviticus 4:10 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Di priest go take dis fat kon burn am for di altar wey dem dey use for burnt ofrin, just as e dey do for any animal wey dem kill for di peace ofrin.