Leviticus 6:12 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
But di fire wey dey di altar must kontinue to dey burn. Make dem nor kwensh am. Evry morning, di priest go put firewood on-top di fire, e go arrange di burnt ofrin on-top am kon burn di fat for di peace ofrin.