bible
ra
🌐 Language
English
Español
Français
Deutsch
Português
Italiano
Nederlands
Русский
中文
日本語
한국어
العربية
Türkçe
Tiếng Việt
ไทย
Indonesia
All Languages
Home
/
Bible
/
Compare Leviticus 6:21
Leviticus 6:21 — Compare Translations
1 translations compared side by side
Nigerian Pidgin Bible
Dem go mix am with oil kon kook am with iron plate. Dem go soak am well-well, before dem go bring am kom. So una go present am as korn ofrin, di kind smell wey God dey like well-well.