Luke 1:21 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
So di pipol wey dey wait for Zekaraya kon bigin wonder why e stay tey inside di temple.