Luke 11:18 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
So, if Satan kingdom divide, how en kingdom go take last? I dey ask una dis tin, bikos una dey sey na Belzibub pawa I take dey drive demons.