Luke 11:24 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
“Wen evil spirit komot for pesin body, e go dey waka anyhow, dey fine where e go rest. But wen e nor si, e go tell ensef, ‘Make I go back to di house wey I from komot.’