Luke 11:29 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
As pipol dey plenty more-more, Jesus kon sey, “Pipol wey dey dis world naw wiked well-well; dem dey look for sign, but God nor go show dem any sign, escept di tin wey happen for Jonah time.