Luke 12:54 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Jesus tell di pipol, “Anytime una si sey di kloud dey go west, una dey know sey, heavy rain won fall and true-true, e go fall.