Luke 16:7 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
“Den e ask anoda one, ‘How mush yu dey whole?’ “Di sekond man sey, ‘1,000 basket for wheat.’ “Di manaja tell am, ‘Take dis paper, make yu rite eight hundred.’