Luke 17:14 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
Wen Jesus si dem e kon sey, “Make una go show unasef to di priests.” And as dem dey go for road, dia body kon well.