Luke 5:24 — Compare Translations

1 translations compared side by side

Nigerian Pidgin Bible
But make una for know sey Man Pikin get pawa for dis world to forgive sin, e kon tell di man wey nor fit waka, ‘I tell yu, get up, karry yor bed make yu dey go house.’ ”